Tins to know about di plan to legalize prostitution for South Africa – BBC News Pidgin
Editor’s note: this is printed exactly as it was in the original article here. South Africa say dem go decriminalise sex work through one Law wey di Minister of justice dey push. Di cabinet approve di Criminal Law (Sexual Offences and Related Matters) Amendment Bill late last month. “We hope say di decriminalisation go reduce…